Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2016

Lyrics

Apati were o apati were o my love for you no be play play

Apati were o apati were o my love for you na confirm


Baby me dey love the way that you whyne your buddy

You won dey make me to touch your buddy an an

Apati were o your love don turn me to were o

You won dey want me to sere omo this one no be sere sere an an

Dresan upon the beat now I dey calm down into the street

Omo omo this one na hit so make you rise on your fit ye

So like go there all the guys and girls dem dey here

If you no fit dance don’t come here we dey smoke we dance we day flex here


Apati were o apati were o my love for you no be play play

Apati were o apati were o my love for you na confirm


Omo eni si yawuyawu abomidun lo ni grangran ain

Forget as e happen omo gbagbe bo se sele jo e

Omo iwo ni maku fun she too fine afi bi lafu

Mo le tori e ja kanfu unkan to ba fe ni ma fi fun o

Omo ma ma soro fashola ni mi mi kin se koro ain

Omo adaje kolo adaje sede ain

Eli chealse lapabi small doctor gbagaun gbagaun

Ase lo se awon rade oro yen o kan aye


Apati were o apati were o my love for you no be play play

Apati were o apati were o my love for you na confirm


See apati were o my love for you na confirm o

Apati were o my love for you no be seresere

See this sexy to bad o with the way she dey wyne am dine o

I really won to touch her body she tell me say she bi omo mummy

Emi gangan omo daddy baby baby no dey slow mi

All the fine fine girls they want to know me dey want to touch me kiss and gresi me

Omo to rewa iwo gangan ni ma mu re ile te le mi kalo baby no dey slow slow slow


Apati were o apati were o my love for you no be play play

Apati were o apati were o my love for you na confirm

Apati were o apati were o my love for you no be play play

Apati were o apati were o my love for you na confirm

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status