Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2007

Lyrics

[ti:18 Rock Da Spot ft. Lord Of Ajasa]


Na we dey rock the spot

Na we dey make the party jump non-stop

Owoloke, komole

Toba lowo oti odale (2x)


Ileyi malowo kpa

You won try am

Ajasa ati rugged man

Omo we be the magic guys

Imagine that guys with the master plan

Ehn, fole won oba

Fibolo fegbe gba

Otisiwoju

Omajasi

Ko possible

Kado gbagi

Illuminati

Ehn, mabinu toba too strict wa

Omo na so we dey talki

No gawking

Every weekend like this omo

Ehn we be clubbing

Fole ebalo on the down low

Ehn increase volume iye jor

Awon bawon

After enough hustles

Then enough bottles

Eje gbo ma bubble


Na we dey rock the spot

Na we dey make the party jump non-stop

Owoloke, komole

Toba lowo oti odale (2x)


You know how I do when I come through

Bringing another party track for the freak in you

So you can show me how you can

Get down and bring fire like ****

I know I sway

But I no dey play when it comes to a party track

With the lord of Ajasa on my back

We go rock the spot

We go make it hot

So hot that your girls panties will drop

Im the one and only gbaraje master

When im coming through faster

The whole party go scatter cus

You say, yes oh

You say, yes oh

You say, okay

Nobody ever thought

Nobody ever knew

That I could drop so many hits the way I do

But I keep doing it

I go still dey drop am

And we ready slap you

If you won spoil am



Na we dey rock the spot

Na we dey make the party jump non-stop

Owoloke, komole

Toba lowo oti odale (2x)


Na we dey make am dey shele

No problem efaragbale

Atutu sha, atutu da le

Gbo gbo aye lo

Gbo gbo ijo lese

Go go never dey look dark

Hotsco cus we dey think twice

Na so omo we mean now

Our name is everywhere no be so


Ajasa, toba olon kolokokie

Atigbede atijule wonma brokie

Like ice we entice at first sight

No joking we’s never broken

Rugged records on the dance floor once more

So you gots to get down

Gots to feel the sound

As we make it pound through the nation

And if it dey vex you

Go station cus


Na we dey rock the spot

Na we dey make the party jump non-stop

Owoloke, komole

Toba lowo oti odale (2x)


Na we dey rock the spot

Na we dey make the party jump non-stop

Owoloke, komole

Toba lowo oti odale (2x)

More Lyrics from Ruggedman Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status