Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2011

Lyrics

[ti:11 Soundtrack Of My Lifeft. Soul Joe]


She know what it is

She know what it is

She know what it is

Baba god don upgrade us big time


If we dey sound like regge

If we dey sound like juju

Before I know we come want

To dey sound like blues eh ah

Sound track of my life

But I thank god now

We don dey sound so good

Discussion no dey for this one

Wey god dey do eh ah

Sound track of my life


T’oloun o ba ti yo osuka ni ori wa

Agbodo fi ipa yo

Tori ni mo se cana nigbati

Won fimi pa lo

Toba to asiko ati sui ho idi a lanu

Na why I handle my issue

Si owo oba iyanu


See sunday and Saturday I dey

Out there I’ll be hustling

But memi dey complain

Pe mi o wale wa sun ile

Mi o kin se omo ashabo actually

But mogbodo ja fun ori ara mi

Opolo lati calculate

Kosi oju to ri ire ri ti ko ri ibi

Omo ale lo ma ri inu ti koni bi

Am so happy pea won temi wa nibi

Toba mo bo sen lo

Dem go tell you how the thing be

Those wey beem hate me

They all they dey for me now

Different record labels

Dey be for me now

Anything I ask god n aim

Dey be for me now

No be as things be for before

E be for me now


If we dey sound like regge

If we dey sound like juju

Before I know we come want

To dey sound like blues eh ah

Sound track of my life

But I thank god now

We don dey sound so good

Discussion no dey for this one

Wey god go do eh ah

Sound track of my life


Gbogbo nkan toju ba ri

Se lenu ma fi patan

Osha tiri bo sen lo ilefo mi ti yato

Mon pose fun paparazzi swagger po

Melo lo fe ya tan

Aye nlo an to

Ayimoye producer ti mo man be

Fun beat tele

Oloun ti fi cabasa soke

Isoro mi di ipetele

Obe ti jino tan adanu won fe to la

Toba ti danwo pelu awon kan

Koma danwo pelu ola

Ati oku ati aye mi odi owo

Oloun bayi

Mo gbadun bi soundtrack

Mi sen dun

Lowolowo bayi

This one na god grace

Money no fit buy am

Am feeling so high like 2face

I wanna sing chai


Bin sowo ma jere mi o beleja yan

Kilo tun ku leyin kin de rin

Kin de ma yan

Jesu lo fun mi ni igboya bi ti lion

Layi ni ogun arinya lowo gan

Mile je ayan


If we dey sound like regge

If we dey sound like juju

Before I know we come want

To dey sound like blues eh ah

Sound track of my life

But I thank god now

We don dey sound so good

Discussion no dey for this one

Wey god go do eh ah

Sound track of my life


Ayimoye ise ti eyan ti se

Ti won sanwo workmanship

Yet omo boy kept smiling

On the hardship

I for don give in into some silly things

But am not cheap

Even when people be dey call me

Black sheep

Gone are those days wey I dey regret

My whole life

Package don change ever since the day

I found christ

Some things go happen now

I go just laugh

Knowing fully well that they won’t last

Without gold or medal on my neck

I am shining

Marketer never pay me

Yet I am smiling

Okan eyan ni igbagbo eyan

Kon se whining

Gist to all those that never wanna

See me grining

Those wey beem hate me

They all dey be for me now

Different record label

Dey be for me now

Anything I ask god n aim

Dey be for me now

No be how things be before

E be for me now


If we dey sound like regge

If we dey sound like juju

Before I know we come want

To dey sound like blues eh ah

Sound track of my life

But I thank god now

We don dey sound so good

Discussion no dey for this one

Wey god go do eh ah

Sound track of my life

But I thank god now

We don dey sound so good

Discussion no dey for this one

Wey god go do eh ah

Sound track of my life


We dey sound like regge

We dey sound like hip hop

Even dey sound like juju

All we know is is sounding good

Is sounding good

Is sounding good

All we know is is sounding good

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status