Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2023

Lyrics

Silver Bobo

Bo bo Bobo bo


Better day still Dey coming

Nah you make you double ur hustle

hustler get his payday

Bomb , Dating , pelu ,inbox me


many many different hustle

T’omope fe ma bubble

Gbe Hennessy, Martell, Tequila

Ninu club




Why you dey Denge pose

stop to Dey Borrow pose

If you get money on your own

If you no get let dem know oooo


I Dey on my own

I Dey try to get my own

On a low lati Gbe claro

On a low lati gbe claro



As i Dey work oo

Work ooo work ooo

Baba jekin gbera

Baba jekin gbe eh eh eh


You gat to hustle

Hustle hustle hustle

To ba fe d’oloro

To ba FE d’olola laye



Over do

Over talk

Dem wan know as will do am


Over do

Over talk

Dem wan know as will do am


Over do

Over talk

Dem wan know as will do am

Dem wan know as will Dey do

Dem wan know as will Dey do



Don’t tell me say I no tell you

Stop to Dey make mouth Make money

Plenty girls dem Dey fall for me

If you no get money Dem go run for you


To ba fe d’oloro

To ba FE d’olola laye


Fake life e no good

Alakada everybody know you

You you you




I just wanna do my thing’ on a low low

Get this money on a low low

this life is a Yolo

Kiwon ri mi olowo


As i Dey work oo

Work ooo work ooo

Baba jekin gbera

Baba jekin gbe eh eh eh


You gat to hustle

Hustle hustle hustle

To ba fe d’oloro

To ba FE d’olola laye



Over do

Over talk

Dem wan know as we dey do am


Over do

Over talk

Dem wan know as we dey do am


Over do

Over talk

Dem wan know as we dey do am

Dem wan know as we Dey do

Dem wan know as we Dey do

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status