Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Man de love m'

Mon je lo

Dem come check on me

Like I'm wande coal


Man de love m'

Mon je lo

Dem come check on me

Like I'm wande coal


Yea

I say back then I go dey my lane

Thinking about how to make my pay

Them mandem wan dey run my race

Dem fall

(dem fall dem fall)


Cos I be hot boy man I'm lyrically blazing

I dey kill the shows call me life of the party

Demna don start to compare my grace

I be boss

(I be boss )


Agbagba ti ke ke ke funwa pe pe pe

Ko easy but a ni kan dake aye yi o le

Here is my side of the story

Ye


E for be say everything na to work and pray

But mo sagbo ori fe yi thinking 'bout price I go pay

The story of life no be play

And life no be play


Mo sashe sashe

Mo sey edd

Kin le bawon gbope pelu btc

Awon padi mi to ti lo big city ti ra benz

Won ra benz won ra benz


Owo school mi sonu maye tun ja lojo odun

Mo sokun sokun

But tani mofe so fun

Mo fe ro fun

Omope toro owo gan mofe sonu ninu aye

Dem come dey talk like say man lazy

I thank god I found my way


Sebi

Agbagba ti ke ke ke funwa pe pe pe

Ko easy but a ni kan dake aye yi o le

Here is my side of the story


E for be say everything na to work and pray

But mo sagbo ori fe yi thinking 'bout price I go pay

The story of life no be play

And life no be play


Shout out ma niggas to duro timi

Ati awon omoge ton ma funmi tibi

Tin ba ni kin so nkan toju tiri e ma fo

E ma fo e ma


But I been cutting it according to my coat size

Living every minute like we could die in next

All thanks to jah for the blessings and grace

Man I'm blessed


Sebi

Agbagba ti ke ke ke funwa pe pe pe

Ko easy but a ni kan dake aye yi o le

Here is my side of the story

My side of the story


E for be say everything na to work and pray

But mo sagbo ori fe yi thinking 'bout price I go pay

The story of life no be play

And life no be play

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status