Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2023

Lyrics

Awon olofofo won binu

those gossipers wey no fit gossip the truth

Awon olofofo won binu

Imagine giving us fake fake news

Awon olofofo won binu

Dem go see white tell you sey dat thing be blue

Awon olofofo won binu


So many years we don dey pray

Make thing better o make all man dey alright

But e be like sey we play cos

Every structures we erect none of dem Stand alright

Wo o o o

Wetin man go do for this kind level o

This kind level wey dem won put us o

Electricity for roasted corn o

Omo na wasted bundle oo

Dem no won fight for us

Dem won make we dey fight ourselves


Open your ears make you hear the blues

Baba blue no dey clear my throat

Make we catch our cruise and do the do


Obedient is better than sacrifice o

I no dey justify y'all make dem no con crucify me

I say obedient is better than sacrifice o

I no dey justify y'all make dem no con crucify me

Am just obidient obi obi obidient

Obi obi obidient obi obi obidient

Am just obidient obi obi obidient

Obi obi obidient obi obi obidient o o


Because we no be copycat

Some people left the group chat

Dem no won dispatch

The truth we dey dish out

People choice no be play and pause

Abi na come and chop

Neither is it by force

Sey na true or false (na true o)

We don learn the lesson o

Revolution make e happen o

Make we know the next thing o

Make hunger no kill person o


Open your ears make you hear the blues

Baba blue no dey clear my throat

Make we catch our cruise and do the do


Obedient is better than sacrifice o

I no dey justify y'all make dem no con crucify me

I say obedient is better than sacrifice o

I no dey justify y'all make dem no con crucify me

Am just obidient obi obi obidient

Obi obi obidient obi obi obidient

Am just obidient obi obi obidient

Obi obi obidient obi obi obidient o o

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status