Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2020

Lyrics

See I just wan make am

Make I stack the paper

No competition me I just wan shame the hater

The hustle no easy but me go face am

No be overconfidence make you no mistake am

Me I just dey think am

What if they forget me

After doing everything make dem no come hear me

If I no come shine and I no come get that fame oh

Even if I die make dem no forget my name oh

Make dem no forget me say

Na only me dey feel the pain

I swear me I don try

But still I'm gonna shine no matter


See I promise you

I'm gonna make you proud of me

(I'm gonna make you proud ah ah eh)

(I'm gonna make you proud ah ah eh)

See I promise you

I'm gonna make you proud of me

(I'm gonna make you proud ah ah eh)

(I'm gonna make you proud ah ah eh)


Make you tell mama say

I go make am one day

Big love to my fans

Love you big time my babe

All my brothers in the hood gbogbo wa ma jade

Kaka ki omo olore jin monamona a jade

Tori toba ti fe di awon ni mo ma pe

All my brothers cross their heart

Wan gberin tutu jade

Me I no Dey loose guard I dey remember my last day

When I no fit sing again

Ti oju mi ma pade

Make dem no forget me say

Na only me dey feel the pain

I swear me I don try

But still I'm gonna shine no matter


See I promise you

I'm gonna make you proud of me

(I'm gonna make you proud ah ah eh)

(I'm gonna make you proud ah ah eh)

See I promise you

I'm gonna make you proud of me

(I'm gonna make you proud ah ah eh)

(I'm gonna make you proud ah ah eh)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status